1 John 4:11-12 11. ·Dear friends [Beloved], if GOD loved us ·that much [or in this way; John 3:16] we also should love each other. 12. No one has ever seen GOD [GOD the FATHER; John 1:18], but if we love each other, GOD ·lives [remains; abides] ·in [or among] us, and HIS love ·is made perfect [is made complete; comes to full expression] in us. Brethren, one of the greatest commandments na to love GOD and to Love una neighbor as una love una self. If una reason am wella, una go throw way salute say, showing love na the easiest path o, and, u na go even realize say, na combination of brekete intentions; So, my broda and u ma sista, try make una dey: 1. Always dey try make una dey in best rapport with our FATHER weh dey heaven. 2. Always dey try to dey at peace with every other person wey dey or comes una way, no matter how many times dem dey against you. 3. No Dey judge any person with the way dem look like or dem be o... Oya now, my broda and u má sista dem, from this moment, make una dey leave all dem judgment for GOD to do o. Come on, make una go SPREAD The LOVE in WORD to the WORLD... by taking 5 minutes of your time, just to like and sharing this message to several social groups and pages, and to all una families 👪 and familiars contacts now. STAY SAFE in JESUS CHRIST ALMIGHTY name. AMEN! SHALOM!!! by #eFATS (engineer FEMI ANDREW THEOPHILUS SAMUEL) https://fb.me/engr.FATS for #CANF (CHRIST Advertisers & Nations' Feeders) https://fb.me/TheOnlyCANF https://www.instagram.com/p/CZCkCazM0jr/?utm_medium=tumblr














