#BOOM๐ฅ- No mind dem jare. ๐ Dem think say na lie when you dey tell @annieidibia1 say she one in a million๐ . . . . Even the body count never reach the one million wey dem don dey shout ๐คท๐พโโ๏ธ ? Shey dem no wan make you meet your target ?? ๐ . . Fire ๐ฅ ON jare my man โค๏ธ . See as women votes full your ballot box ๐ณ๐ . . When my own turn come , I hope say una go vote for me like 2baba ๐๐คท๐พโโ๏ธ . . . #whoisdoga #2baba #donbabaj #waternogetenemy #keepkwayet #howoldisyourfame (at Atlanta, Georgia) https://www.instagram.com/p/BomvOixBfGr/?utm_source=ig_tumblr_share&igshid=116cuu2emdzyx












